Ob' Obah! Wha dem a say? Tell me: Where you dey? La ti Satide I go meet you there 'Cause I miss you everyday Call me any day I'll be on my way I'm one call away No matter the situation Girl I'm not sure If my action don dey too much I love you with passion Jessica, Jennifer fa mi la sọ Auzubillah no more fornication Duro na baby ma sọ Girl I want some I say na you, only you, I wan dey sanction, ye ỌMọ yapa for my catalogue But na only you wey I want for my mansion oh Girl I'm not here to dey confuse you Girl I'm only here to dey convince you That I love, that I need, and I miss you Me I love your body and your melanin too Follow me go, give me ginger Taking me high when my energy low I never love you finish oh Don't leave me Oroma, ah Baby let me take you to Ibiza Let me put a ring around your finger If you let the memory to linger I will give you anything you want Gba ko jẹ́ And I go gallant, I no go fear You do me tungba but I don't care I'm in my feelings and I just wan make you know Tell me: Where you dey? La ti Satide I go meet you there 'Cause I miss you everyday Call me any day I'll be on my way I'm one call away No matter the situation Girl I'm not sure If my action don dey too much I love you with passion Jessica, Jennifer fa mi la sọ Auzubillah no more fornication Duro na baby ma so Girl I want some I say na you, only you, I wan dey sanction, ye Ọmọ yapa for my catalogue But na only you wey I want for my mansion oh