Chorus 2x My Brother wetin you dey do I dey speak p pidgin english (2x) I dey speak pidgin english ei yo My sister wetin you dey do I dey speak p pidgin english (2x) I dey speak pidgin english ei yo Verse 1 I be African, Nigerian with a lot of vibe, soul and pride Wetin i dey speak, na pidgin English I'm an artist distinguished What you really know about me or where i come from Or wetin i dey do behind the scene Feel it rough when i come, with, a Style It gets deeper for real [Chere im na bia o] I dey make music wey people go understand I still dey put slangs wey people go dance to Clap their hands to, shake body to The songs i dey make na classicals When i dey lagos [na pidgin english] When i dey ghana [na pidgin english] When i dey uk [na pidgin english] Every where i go I dey speak [pidgin english] Repeat Chorus Verse 2 I dey for uk now People dey ask me wetin i dey speak I say na pigin english [but excuse me mate, we don't really understand what you are saying] You think say i fear i be immigrant Call feds you think say i care no Why you harrass me like i no enter this place wit my passport My family for Port Harcourt Na dem i dey try support All i need is some education and a chance for my music to sound on radio station Wait i forget speak pigin Wey for london trafalger square dem still dey feed pigeons We get slangs for the place I dey come from Commot for road cause I dey london If you ask me wetin I dey speak with the british I go tell you na pidgin english Chorus - Lady K 2x As a typical nigerian, born in lagos, na pidgin English i dey speak No confrontation no disturbance step aside i dey speak fo my nation If you no understand the kind english i dey speak o It doesn't matter, shake your body To the beat and sing with me ehoo Chorus - Kevin 3x You know i rep for my nation This is the music that We love in my nation [ehoo]