It's lonely at the top (lonely, lonely, lonely) Money on my mind (money, money, money) Don’t care what they yarning about me in particular (ko kan mi, kan mi, kan mi) Out here on the road chasing my dream because I know (no one can chase it for me) Olo-lolade maa n gb'omo lo (gb'omo lo) Borokoto idi s’omo lo (s'omo lo) E fi won s'ile je kan ma lo No dey find anybody na money I want (me I want) No dey hear wetin people dey talk (people dey talk) Won te ge Asake l'eti lo (l'eti lo) They life na one no get anothеr one I go take am do wetin I lovе Wetin you love o No be wetin I love o Wetin I love I go do am with all my heart o Ogogoro no be vodka Mr. Money ginger But una know I no dey waste time Mr. Money ginger I can’t waste my time, for no one I came in this life on my own Baby, you worry ’bout you while I face my matter I can’t rely on you, too much money and too much pride Still can’t buy no peace of mind Just count the blessings, I Baby, I’ve been way too focused to be stressed Don’t care if I’m lonely, if I want it I’m obsessed Oh, ooh Olo-lolade maa n gb'omo lo (gb'omo lo) Borokoto idi s’omo lo (s'omo lo) E fi won s'ile je kan ma lo No dey find anybody na money I want (me I want) No dey hear wetin people dey talk (people dey talk) Won te ge Asake l'eti lo (l'eti lo) They life na one no get anothеr one I go take am do wetin I lovе Wetin you love o No be wetin I love o Wetin I love I go do am with all my heart o Ogogoro no be vodka Mr. Money ginger But una know I no dey waste time Mr. Money ginger It’s lonely at the top Lonely, lonely, lonely Money on my mind Money, money, money Don’t care what they yarning about me in particular Out here on the road chasing my dream because I know